top of page

Avelay Lyrics by Tekno

  • 1 day ago
  • 2 min read
Tekno Lyrics
Tekno Lyrics

The lyrics of Avelay by Tekno celebrate confidence, financial success, and the enjoyment of life's pleasures. Through catchy melodies and playful expressions, Avelay portrays the singer as hardworking, generous, and always ready to provide when money is needed. It also highlights themes of celebration, romance, and living in the moment, emphasizing how prosperity, generosity, and a vibrant lifestyle can bring joy and strengthen relationships.

Tekno - Avelay Lyrics
Tekno - Avelay Lyrics

Alhaji


Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo


Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo

Since morning I never chop


I no dey hear wetin you dey talk


Half bread is better than none


I no dey do at all at all


Le le le le le


Le le le le le


Le le le le le


Would you like to trabaye?


Gather all my propertey


Ṣo n gbọ?


Le le le le le le, le le le le le le, le le le le le le


With you like Omah Lay


Sweet Fanta my bebe

Anytime wey dey call me for money


I dey availay


I dey I dey


I dey availay (Ehn ehn)


I dey availay


Anytime wey dey call me for money o


I dey availay


For money o


I dey availay


Money o


I dey availay

Enter party


Gbẹdu o, mumu o


Lady o, agidi o


Gawun, gawun, gawun, gawun


See aunty


Gbẹdu o, gbẹdu o


Gbẹdu o, gbẹdu o


Gawun, gawun, gawun, gawun

Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo


Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo


Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo


Gbangbangbalo, gban, gbangbangbalo

What apology cannot do


Money can do


What your daddy cannot do


I go do


Plenty money go fit you


And I go give you times two


Knack you Zulezu

Anytime wey dey call me for money


I dey availay


I dey I dey


I dey availay (Ehn ehn)


I dey availay


Anytime wey dey call me for money o


I dey availay


For money o


I dey availay


Money o


I dey availay

Enter party


Gbẹdu o, mumu o


Lady o, agidi o


Gawun, gawun, gawun, gawun


See aunty


Gbẹdu o, gbẹdu o


Gbẹdu o, gbẹdu o


Gawun, gawun, gawun, gawun



Comments

Rated 0 out of 5 stars.
No ratings yet

Add a rating
bottom of page